[Lyrics] Waje – “Kponlongo” ft. Timaya

0





Waje ft. Timaya – Kponlongo Lyrics




Micon super sound boy
Yeah yeah
Yeh yeah


Girl your body, a’fit killy somebody
Girl your body, a’fit killy somebody
The way you whine, e’fit killy somebody
Girl your body, a’fit killy somebody


I say fine girl kpolongo
Dey makes the place kpolongo
Say the way me a fit on a daily
Dey make the whole place dey kpolongo
Bobo kpolongo
I wake it up kpolongo
Say the way I fit turn it daily
I make the whole place go kpolongo


I never do you wrong eh
I will treat you with care
I never do you wrong eh
Amma show you my care
Baby don’t you worry eh
I will treat you with care
I say,nwa maram ma
Hasima hasima
I love the way you roll it
Baby girl I say hasima hasima
I love the way you roll it
Leggo


Ohhh, no be everyday I dey see bobo wey dey come correct
Love me, love you, omo I must to confess
I don tire, I want to rest
Show me you want the best
I believe you want to impress me baby


All the girls dem kpolongo
Dey makes the place kpolongo
Say the way me a fit on a daily
Dey make the whole place dey kpolongo
Bobo kpolongo
I wake it up kpolongo
Say the way I fit turn it daily
I make the whole place go kpolongo


I never do you wrong eh
I will treat you with care
I never do you wrong eh
Amma show you my care
Baby don’t you worry eh
I will treat you with care
I say,nwa maram ma
Hasima hasima
I love the way you roll it
Baby girl I say hasima hasima
I love the way you roll it
Leggo


I got girls everywhere I go, wey I never see their face before
And looking inna your face and I know say you’re the girls way I met before


Bobo oh
All my feelings all my loving I go give am to you
Boy I dig you and I got you everything you need
Boy I’m with you (Leggo)
Boy see your love e dey sweet me
Baby boy you got me completely
Baby show me love on a daily
I beg you boy don’t deceive me


Prove dem wrong, Na who dem are call
Waje dey and timaya one time
Prove dem all, Na who dem are call
When we step inna the place one time
Prove dem all
Prove dem all
Prove dem all
Nananananna
Leggo
Piri gbem gbem

Post a Comment

0Comments
Post a Comment (0)
To Top